- Lyrics
- Album list
Nneka
-
Local Champion
Hey guys, this will make absolutely no sense to you if you don't understand the West African Pidgin English. But here are the lyrics to Nnekas amazing song, Local Champion. I'll try to translate in a subsequent post.
Shebi I be half caste, because I carry colour follow body (borrow pose) Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style But I failed
I be Naija reggae I be warri reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae Dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae I be Naija reggae Find more lyrics at ※ Mojim.com Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae Dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster
Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own But you must confess, na my local way dey sweet you pass Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on Because I no like your flashy way, you dump originality (dump, dump me)
Naija reggae, warri reggae, Dem born me near Okprikoko village Warri reggae, waffi reggae, Dem see me for your Lagos city poster
-
|